Fear Every Girl In Choir, Says Radio Star, Nedu

0

There is this general saying that experience is the best teacher.

This could be synonymous to Nigerian On-Air-Personality (OAP), Chinedu Ani Emmanuel, popularly known as Nedu Wazobia who had shared his experience with a female chorister.

According to the comedian, he wanted to engage a girl in the choir but his friend discouraged him from doing so because of her ‘ungodly’ activities during rehearsals.

Nedu narrates; “I say I been wan engage the girl. E say why? Say him just gimme make I chop naw. Naim I say no o! Say the girl na virgin e never chop…”

“E shout! E say which virgin? E say sometimes make we no shout so that people wey dey outside no go hear.”

“E say sometimes, say dem go dey all night rehearsal, those our all night rehearsals. Say dem go dey stage. Say the girl, e get one guy wey dey always follow back come see the girl. Say the girl, dem go dey for that sound side for back, back.”

“My brother, fear every girl wey dey choir. Hmmm…eh! No!! Every girl wey dey choir, fear them. But some are wonderful. No, but there are sisters that are very very wonderful.”

“Is not only sisters ooo, brothers are worst.”

READ  "Emi Lokan Now Ebi Lokan" - Eedris Abdulkareem Writes Tinubu As He Drops Song

Leave a Reply