Big Brother Naija Season 7 winner, Ijeoma Josephina Otabor, popularly known as Phyna is very angry with Instagram celebrity and self-acclaimed relationship expert, Blessing Okoro a.k.a Blessing CEO for saying that women from Benin, Edo State are prostitutes.
Phyna, reacting to Blessing CEO’s statement, said; “Blessing CEO I nor say make you nor talk oh or chase your clout as usual but I take God beg nor think say you get gbana for head con carry am play come Benin people side.”
“How you go open your yeye mouth say all women for Benin na Ashawo!!! Say no responsible mama, Omo e be like say you don match line o.”
“Where you think say your madness stop na there another person own start… Abi you smoke wrong blunt? Wetin dey work you.”